Badderman flow o oh, nah eh
Badderman no getti wahala
Badderman no getti wahala
I'd put you on a long thing oh nah
Make you stop the fronting ye eh
But i get bigger something
So Make you stop the fronting ye eh
Badderman kill em with the vibe when dey make dem know say i be the baddest
Say killa man kill them with the vibe wey dey make dem know say i be the hottest
This water can't cool me Down
Say Baby come cool me down
Say baby come cool me down say
Water can't cool me down down down down down
Say Baby come cool me down
Baby come cool me down down down down down down
Better live your life brother man
Make you no go die for another man
Even your kele get another man
It's badder Man flow it's another one
Ull up you with my niggas
Dem dey feel my music them dey boggie down
Dey with your kele she dey getti down
Dey with your kele she dey getti down
I'd put you on a long thing
Make you stop the fronting baby
But i get bigger something yeah
Make you stop the fronting ye eh
Badderman kill em with the vibe when dey make dem know say i be the baddest
Say killa man kill them with the vibe wey dey make dem know say i be the hottest
This water can't cool me Down
Say baby come cool me down say
Water can't cool me down down down down down
Say Baby come cool me down oh nah
Baby come cool me down down down down down down