LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Kokobelo

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Six feet below, kokobelo
Make dem dey go
Six feet below, kokobelo
Make dem dey go

Kill them sound wey dem make dem lose their mind
Kill them sound wey dem make dem lose their mind
Badderman dey for you so no lose guard
Baby say me dey for you make you no lose guard
I Get high on a Sunday morning and say prayer to The Lord
Even though I've been getting money, I always pray more
I gotta get this check, get this paper you know that's the sauce
Now look at how I walk around with all this drip and all this sauce

Folake she
Oshey
Oshey ebadi yen o
Folake she
Oshey
O joro mi jo
Folake she
Oshey
Oshey ebadi yen o
Folake she
Oshey
Ogbokomi wo

Sound from the other side
Me dey give them vibe every other time
Them dem jam am for the summer time
Fuck with me I send you to the other side, eh
Six feet below, make dem dey dance kokobelo
When they hear my sound dem dey jo
Say, Folake she
Six feet below, make dem dey dance kokobelo
When they hear my sound dem dey jo
Badderman say

Folake she
Oshey
Oshey ebadi o
Folake she
Oshey
O joro mi jo
Folake she
Oshey
Oshey ebadi yen o
Folake she
Oshey
Ogbokomi wo

WRITERS

Akinkingsley Gabriel

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Sexual