LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

CNTRL

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Oh why, oh
Badderman flow oo
Slow me down
E dey make me kolo o

Killa man sound wey dey make dem dey gyrate
Killa man sound wey dey make dem dey move their waist
Killa man sound wey dey make dem feel irie
Killa man sound wey dey make her move her waist

Hold on, Hold me down
Shawty do the dirty whine
She wan control me now, she wan hold me down
Shawty wan control me now, eh
Shawty do the dirty whine
She wan control me now, she wan hold me down
Shawty wan control me now, eh

Killamiti whine wey dey badderman lose him mind
Abena put her body pon my body yeah tonight
Sipping 1942 say me don high
Pour me azul yeah for two, shayo tonight
Killamiti whine wey make badderman wan fuck am slow, move so slow
Like I shack kolo
Killamiti whine wey dey bust my soul wey dey make my head dey blow
Make me slow
Like I don take kolo

Shawty do the dirty whine
She wan control me now, she wan hold me down
Shawty wan control me now, eh
Shawty do the dirty whine
She wan control me now, she wan hold me down
Shawty wan control me now, eh

WRITERS

Akinkingsley Gabriel

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Sexual