Make the whole world know ah
I just want to blow u o u o
Make the whole world know ah
Wey the whole world know oh oh ei yeah
I wanna shut down shows yeah
Make i enter show see dem shouting
I wanna shut down shows yeah
Money and the fame coming closer
I wanna shut down shows yeah
Make all of them guys take me photo
I wanna shut down shows yeah
Money and the fame coming closer
Olowo laiye moh shey you know when i go ball ah
Sheybi na you talk say man wey work go chop ah
E go be ti su mi turn table ko shilekun fun mi oh yeah
As i dey hustle mama pray for me
Ki n ri taje shey wish me well
Make my songs go viral pray for me
Make my guys dey win wish us well
And my brothers oo wey dey Street
Yes the hustle tight pray for grace
Omo eru ma doba one day o
Make the whole world know ah
I just want to blow u o u o
Make the whole world know ah
Wey the whole world know oh oh ei yeah
I wanna shut down shows yeah
Make i enter show see dem shouting
I wanna shut down shows yeah
Money and the fame coming closer
I wanna shut down shows yeah
Make all of them guys take me photo
I wanna shut down shows yeah
Money and the fame coming closer
Many many things i don see wey
I no fit talk many things i don see
Them go dey say dem got you no vex
But for real nobody owe you shi
Oh lord of mercy use one big money
Test cos mama sef need flexing oh yeah
Make the whole world know ah
I just want to blow u o u o
Make the whole world know ah
Wey the whole world know oh oh ei yeah
I wanna shut down shows yeah
Make i enter show see dem shouting
I wanna shut down shows yeah
Money and the fame coming closer
I wanna shut down shows yeah
Make all of them guys take me photo
I wanna shut down shows yeah
Money and the fame coming closer