Your man dey miss your body
Your skin dey glow like python
Me like to dey call you mommy
The thing dey sweet my body
The thing dey sweet my bodyyyyy
You know me well sey my body no dey share
If e too tough na sopi go be the girl
Before you judge matter, ask my girl
We get sign wey dey pull out our stress
Baby mi, moami know me wella
And there's nobody who go fit treat me better
Me like to dey call you mommy
The thing dey sweet my body
The thing dey sweet my bodyyyyy