See na peace of mind, oh yeah
Na peace of mind comes first, Inanu
Money wahala no dey finish, oh
So I go do wetin I love, gidigidi
If you like shayo, enjoy yourself
You wan go vaca, enjoy yourself
If you like soft life, enjoy yourself
Anything wey dey give you joy, enjoy yourself
If you like shayo, enjoy yourself
You wan go vaca, enjoy yourself
If you like soft life, enjoy yourself
Anything wey dey give you joy, enjoy yourself
Money wahala no dey finish, oh
So I go do wetin I love (I go do!)
Make you go do wetin you love (Make you go do!)
Money wahala no dey finish, oh
So I go do wetin I love (I go do!)
Make you go do wetin you love (Make you go do!)
But being broke is calamity