LyricFind Logo
LyricFind Logo
Sign In
Lyric cover art

Jara

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Yea yea
You're the one
That I'm wanting more
E be you be my medicine yeah
Only you fit take my heart away
I Dey craze for your matter
Make I give you jara
Jara jara jara jara jara
I no go give you wahala
Hala hala hala hala hala
Ooh make I give you jara
Jara jara jara jara jara
Aaaaaaah aaaaaah
I no go give you palava
Lava lava
I no go give you wahala
Hala hala hala hala hala
Talk to me talk to me girl
I know your ex did you wrong girl
I'm not trynna say I perfect
No one is perfect you sef no perfect
I don't care who you are
Where you from
All we wanting is dangerous love
I don't care what the people will say
Cuz you know
Imma give you plenty loving
Jara jara jara jara jara jara
I no go give you wahala
Hala hala hala hala hala
Ooh make I give you jara
Jara jara jara jara jara
Aaaaaaah
I no go give you palava
Lava lava
I no go give you wahala
Baby don't you go faraway
I was in the ends
But you so faraway
Dance to the rhythm
Make I samkpa your waist
Girl you be the one
Wey Dey sample my craze
Baby don't you go faraway
I was in the ends
but you so faraway
Dance to the rhythm
Make I samkpa your waist
Girl you be the one
Wey Dey sample my craze
O yeah
Bad girl you cray
I love it
Don't stop me now
I'm so gone
I know you got the ginger
I know i know i know
I know your desire
Bring it to the light
Make I quench the fire
Oooooouh
Make I give you
Jara jara jara
Oooou oooou
Ooooou oooou yea
I no go give you wahala
Ahhhhh
Make I give you jara
Jara jara jara jara jara
I no go give you wahala
Hala hala hala hala hala
Ooh make I give you jara
Jara jara jara jara jara
Aaaaah
I no go give you palava
Lava lava
I no go give you wahala
Hala hala hala hala hala

WRITERS

Osose'ase Onaburekhan

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

None