It cost money just to get like this
It cost money just to get like this
Spark me a spliff I dey medicate for life
Remember life turn hard like water turn ice
Badman shit I get up in my zone and make it nice
It cost money just to live like this
Say my hustle go show in due time
I slide with my militants with the windows tinted
Can't see us like we incognito
Won't let another man tell my story
Dem go talk loose talk like dem know me
You no see nothing for here
Sabi boys no dey talk to much
It cost money just to get like this
It cost money just to get like this
Everyday shit we day live like this
Vinyl on the record we dey make classics
You no fit to steal wonna shine
No dey count quarters no dey count dimes
Only counting dollar signs
Steady climbing all my guys on go
Big energy so you for dey wise you know
Many don dey try for this side
Want show fake love for the co-sign
Sabi boys no dey talk too much
SOLU boys on our way never slow down
I slide with my militants with the windows tinted
Can't see us like we incognito
Won't let another man tell my story
Dem go talk loose talk like dem know me
You no see nothing for here
Sabi boys no dey talk to much
It cost money just to get like this
It cost money just to get like this
It cost money just to get like this
WRITERS
Joshua Lincoln, Issiah Asamoah, Denzel Amoabeng, Valentine Onkonkwo, Duke Afranie