LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Many Things

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
many many things wey eyes don see
Wey dey burst my brain
Things wey dey cause migraine
Even soso no fit take my pain
And for this life wey we dey
Every man must run him race
If you dey wear shoe, u better tie your lace
If u dey go Jericho better carry Trumpet
U fit dey vex still dey in your lane, brother
Make u no die for what u no know, oga
Pastor no suppose dey judge sex worker
Ninu ojota, shey u dey confirm?
U fit dey vex still dey in your lane, brother
Make u no die for what u no know, oga
Pastor no suppose dey judge sex worker
Ninu ojota, shey u dey confirm?
This is for all the nights that I only had me
Wey na only God fit to gimme my peace
Wey if to say I dey snap, I no fit to shine teeth
This is for all the nights that I only had me
Wey na only God fit to gimme my peace
Wey if to say I dey snap, I no fit to shine teeth
Life e be like calculation wey no carry formula
Many people run and somebody must carry last
Make e no be me or my nigga na the prayer be that
I know say I dey sin but God abeg I no be Satan
Slimi, Mon gbadura
Mio Le fo fun ola
Ogo bi FOLA
Mo bad ju Mohbad
I no fit fo fun ola
Omo ope, Omo ota
I no dey Fo fun ola
Na 21 wey I dey
Anxiety killing so I smoke it all away.
If Dem ask me bawo ni, I go talk say I'm okay.
Only me dey send me, it's why I'm writing down my pain
And for this life wey we dey
Everyman must to run him race
If u dey wear shoe, u better tie your lace
If u dey go Jericho, better carry Trumpet
This is for all the nights that I only had me
Wey na only God fit give me my peace
Wey if to say I dey snap, I no fit to shine teeth
This is for all the nights that I only had me
Wey na only God fit give me my peace
Wey if to say I dey snap, I no fit to shine teeth

WRITERS

Ikechukwu Ekene

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Race and ethnicity