Let me tell you something, let me tell you something, let me tell you something, let me tell you something, let me tell you something
Way too many, way too many , way too many , way too many
Way too many things wey my eyes don see for the streets
I no go like to talk am and again no repeat
And you do me wrong but you claim that you're a Christian( An an)
Maybe is the hypocrisy in you
Wey dey give you the impetus to tell me wetin i go do
But you never know what to do till you step inside my shoe
Abi you wan come pay my bills or come settle all my dues?
That you're moving real shady on the low
Calling me your baby but you kissing all my foes
Now I'm up and I'm stuck and you're running out of luck
And I'm pissing on my enemies , I'm pissing none stop
And I'm pissing till R. Kelly yelling boy stop
But na your body wey dey overdose me
Saying that you're my friend
But you're linking with my enemies
Eledumare come and save me from the mami water
Eledumare come and save me from my family matter
Me i need the bread and butter make you no go give me water
No come dey text my phone you know this is the wrong time
I'll be away for a very very long time
But you know that I know (I know)
That you're moving real shady on the low
Calling me your baby but you kissing all my foes
Now I'm up and I'm stuck and you're running out of luck
And I'm pissing on my enemies , I'm pissing non stop
And I'm pissing till R. Kelly yelling boy stop
Boy stop boy stop boy(Boy stop)
Let me tell you something, let me tell you something, let me tell you something, let me tell you something, let me tell you something