O baby you go kill person ayiayiayi
The way you dey ga egbu mmadu ayiayiayi
For your matter I dey do vigil
cause midnight I dey think of you
I dey sick need a bit of you ayiayiayi
Girl u blow my mind shakam
Like say I get alert kpakam
Girl you make me hiphop dumdumke dumkeke dumdum
O baby I love you like a fool
Special one for me ee odoyewu
Them no fine pass you ey ow o
Taridadatari tiradidada tari tari dada tiri tira di dada tari taridada ti dada ti dada tari tira di dada tari dari da da tari
Come see the girl wey no dey like dey make me comot
Me leave another girl for you baby for what
Them done begin soeam all the way for us for north girls full my dm some dey my comot
But na only you dey make my house stand gigigim patawara hadachida angie ligidim
Kinazuchi ana chikichikichidim zamkira juwisebuga se kiji Kim
Na only she dey make me dey dress up na she dey make me press up
I no fit come dey mess up
Make I stop before she tell me let's stop
You are the only one that can break me and if you are not with me
Make somebody wake me for this your matter nobody for come overtake me
They say am all yours baby you can take me
Special one for me odoyewu
Them no fine pass you ey ow o
Taridadatari tiradidada tari tari dada dari tira di dada tari taridada ti dada ti dada tari tira di dada tari dari da da tari