LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

God Pass Them (feat. JJ Gonami)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Gbesiagbe kple tukara
Nɛ mɛ dzɔ lɛ aƒeme, ke gbɔmɛ
Amɛ ɖesiaɖe na nɔ kutreku
Nɛ mɛ dzɔ nɖi o, kɛ zãmɛ
Mɛ nyɛ gede wodzi bɛ nua na nyo o
Nɛ ɛ lɛ ati, wo ŋe, atso ka na wo
Kaka na kpɔ, wo to vivi me na wo
Bɛ na gblẽ, ma tsi agbe o
I'm moving on
I will never loose hope o
I'm moving on
I will never give up o
No way o

Yo, you say make it bad but e good
You say make it hot but e cool
You say make i beg for my food
You want put shukushuku for my shoes
Wetin you dey view on my whatsApp status
I know say deep down you dey wish me trouble
Wetin you dey wish me I wish you double
I no fit carry last in this life of struggles
Plan na to blow up and be successful
Whenever I show up my foes go tremble
Whenever I turn up on stage na rumble
I no go fit slow down my hustle
Because


Gbesiagbe kple tukara
No be lie
Nɛ mɛ dzɔ lɛ aƒeme, ke gbɔmɛ
Na true
Amɛ ɖesiaɖe na nɔ kutreku
No be lie o
Nɛ mɛ dzɔ nɖi o, kɛ zãmɛ
Na true
Mɛ nyɛ gede wodzi bɛ nua na nyo o
Ebe so
Nɛ ɛ lɛ ati, wo ŋe, atso ka na wo
Na so
Kaka na kpɔ, wo to vivi me na wo
Ebe so
Bɛ na gblẽ, ma tsi agbe o
But God pass them
I'm moving on
God Pass Them
I will never loose hope o
God Pass Them
I'm moving on
I will never give up o
No way o


Yo, family wahala dey vex my mind
They messing with my happiness and peace of mind
Wetin man go do in this bloody times
To attain a good life with out gun and knife
I done try
I done face my doubts
I done fight my doubts
I done kill their shouts
I done dig the ground
I done hold my ground
I can't shout
So if you dey on your hustle
Make you never give up on your hustle
Make you never give up it go happen
You for give am your best
And your best go dey bring you the best


Gbesiagbe kple tukara
No be lie
Nɛ mɛ dzɔ lɛ aƒeme, ke gbɔmɛ
Na true
Amɛ ɖesiaɖe na nɔ kutreku
No be lie o
Nɛ mɛ dzɔ nɖi o, kɛ zãmɛ
Na true
Mɛ nyɛ gede wodzi bɛ nua na nyo o
Ebe so
Nɛ ɛ lɛ ati, wo ŋe, atso ka na wo
Na so
Kaka na kpɔ, wo to vivi me na wo
Ebe so
Bɛ na gblẽ, ma tsi agbe o
But God pass them
I'm moving on
God Pass Them
I will never loose hope o
God Pass Them
I'm moving on
I will never give up o
No way o
God pass them

WRITERS

Jacob Gonami Agbenuvor, Seyriam Dzah

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence