For all those girls wey dey form posh, I'm not in a rush ( Becoz )
No dey form too much Sikedi
No dey form too much Sikedi
No dey form posh - Sikedi iseEAH
Nọọn̄ọ ti po - Sikedi iseEAH
I'm the king of my area Sikedi iseEAH
Ask around everybody know me
We no dey the same no be like you know so
All these girls too dey form posh like Tonto Dikeh
Dimi dikere di kere, make you think I know you feeling me Abodie
Tell me what you saying make I tell the Dj replay
I dey party all day like everyday na my B-day
Mbok tan Akpaniko, Sop idem Dimi girl tan Akpaniko
They still wanna see my downfall, these rappers acting funny John Okafor
Ima Ima, Sikedi ( Sikedi )
Ima Ima, Sikedi ( Sikedi )
Ima Ima, Sikedi ( Sikedi )
No dey form too much Sikedi ( Sikedi )
Ima Ima, Sikedi ( Sikedi )
Ima Ima, Sikedi ( Sikedi )
Ima Ima, Sikedi ( Sikedi )
No dey form too much Sikedi ( Sikedi )
Ha, like it like it ( Hey )
Ima Ima, Sikedi, No dey form too posh mbok Sikedi Sikedi iseEAH
They be calling me Akpan awo
Now I'm feeling like Godwill akpabio ( Yeah )
Ima, Ayan Wot oh, the way you shake that thing Ayan wot oh
All the boys know now that i'm made, dey no fit rub me dem dey rub pomade (HA)
No dey form too much Sikedi
No dey form too much Sikedi
No dey form too posh Sikedi iseEAH
No dey form too posh Sikedi iseEAH
Mbok dike Dimi dike dike, make you think i know you feeling me abodie
Tell me what you saying make i tell the Dj replay
I dey party all day like everyday na my B-day
Mbok tan Akpaniko, Sop idem Dimi girl tan Akpaniko
They still wanna see my downfall, these rappers too funny John Okafor
No dey form too much Sikedi (Sikedi)
No dey form too much Sikedi (HAAA)