LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Top Boy Shii

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Everyday
Say a prayer for my enemies
Dey want to see us fall
God Dey there for me
Dem Dey look
Dem watch watch watch
Yea
Watch us like Netflix
Scorefield
Eyan ruova
I like you
I for tell you
Buh e go far
Top boy shii
Eyan momfa
You Dey hate
And you broke
O lo far
Jagaban
Lion sneh
I respect you
No be say I fear
game still dey go
Elemi lo ma last
Jackie Chan
Fight for your life
Dey won Dey pray say make we fall
God Dey for us
I no fit talk all Wetin sup
Make we Dey on God
Many things wey inspire the boy
Man no fit stop again
No fit stop again
If you get money
Dey go like you
If e don Dey red
Dey no go mind you
Make you know say
Na only you for yourself
Gidi up
Bounce
Make you hustle yourself
Dey won Dey tackle the man
Sapa Dey tackle the man
Nobody help the man
Dey con Dey laugh the man
Say the man cry
The man hustle the bag
The man get the bag
Dey con dey hate the man

WRITERS

Idoko Ekene

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Anger

Sentiment
Thumbsup IconThumbsdown Icon
Theme

Religion