LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

SHAKIRA

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Oh my God
This shit fit make me cry
Say you leave me
Follow another
E no right
If you leave me
Omo say me I go kpeme
No Dey mind Wetin Dey talk
Say they be yeye
Mamie shura
Would you ride with me
Put your body close to me
Make your body fall on me
Baby say I'm into you
Everyday me think of you
Everyday me say na you
Put your body close to me
Make your body fall on me
She say she won leave me
Follow another
After all the things I do
Say e no matter
Say I beg her
And I beg her
And I beg her
She no hear me
She say she must follow another
Where dem Dey
Shayo Dey my body
Tell them make them Dey their lane
I no see nobody
Lowkey I'm on my cruise
I Dey with my kele
Oh my God
I love her stew
She say bami shere
Bami shere
Where dem Dey
Shayo Dey my body
Tell them make them Dey their lane
I no see nobody
Lowkey I'm on my cruise
I Dey with my kele
Oh my God
I love her stew
She say bami shere
Bami shere
She say she won leave me
Follow another
After all the things I do
Say e no matter
Say I beg her
And I beg her
And I beg her
She no hear me
She say she must follow another
Shakira eh
Eh eh eh
MonaLisa eh
Eh eh eh
Shakira eh
Eh eh eh
MonaLisa eh
Eh eh eh
Oh my God
This shit fit make me cry
Say you leave me
Follow another
E no right
If you leave me
Omo say me I go kpeme
No Dey mind Wetin Dey talk
Say they be yeye
Mamie shura
Would you ride with me
Put your body close to me
Make your body fall on me
Baby say I'm into you
Everyday me think of you
Everyday me say na you
Put your body close to me
Make your body fall on me
Shakira eh eh eh eh
MonaLisa eh
Eh eh eh
Shakira eh
Eh eh eh
MonaLisa eh
Eh eh eh

WRITERS

IDOKO SCOREFIELD

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Coarse Language