LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

My Blood My Blood

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
My blood my blood
You call me for my face
You starb me for my back
Come my burial Dey cry
My blood my blood
If you no Dey win
Nobody know you
Your baby say she love you
She Dey scope you
If you loose
She go jonze you
All man for himself
I carry my matter for my head
I no call you when e red
You Dey hear me?
300 clients no okay me
50 fbi no fit stop me
Para Dey my body
Money must be made
Sho ti gbo sin?
Everybody gbo
Mo ti son si
Fuck any body
It's never too late
Ko gbe body
Ati mummy yin
Ati daddy yin
Everybody ma gbo mi
Emi Eyan pumping
Emi Eyan mummy
Celebrate my wins
I no care if you hating
Omo
Drop gbedu bob
Live life non stop
My blood my blood
Ejeh mi
Dem Dey call you player
Dem Dey call you odogwu
You think say na fun
Many girls
You Dey kill yourself
My blood
You no Dey rest?
Use your money flex
No be every pussy
Wey you see you go shii
My blood
My blood
Dem Dey wait make e finish
Light my blunt
Smoke up
Avoid see finish
Yes I Dey hot
You won kill me?
If you loose
Dey go mock you
Win Dey go hate you
Beg Dey go post you
Depressed Dey no send you
Street funny
Very funny Omo
If you won get
Say you get stubborn
If you won get
Say you gat stubborn
They No believe
Say na that small boy
Na him Dey rule
Omo the boy go elevate soon
See the boy Dey fresh
Omo the boy get soon
My blood my blood
Ejeh Mii

WRITERS

Idoko Ekene

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Sexual