Ohema my lover ah, say you've been waiting for a perfect kinda guy
Ohema my lover, but I dey call you and you no dey answer
Ohema my lover ah, omoge no no dey do me like dis o
Oya cool my temper ahhh, oya cool my temper ah
I no know wetin you do, wey dey make all the boys dey run to you
When you know say nobody fit do you like I do
Girl you know say nobody fit love you like I do ohh oh
With no further ado, me I dey find a way to be your boo
Girl you know say nobody fit do you like I do
Shey you know say nobody fit love you like I do oo, ooo
Ohema my lover ah ya, Ohema my lover ah ya
Ohema my lover ah ya, Ohema my lover ah ya
Ohema my lover ah ya, Ohema my lover ah ya
Ohema my lover ah ohhh, ohhh
Girl I go like make we kolobi, kolobi
So many girls for mi yard o, wey for my case dem dey mad o
But lord knows me I love you from your hair, down unto your shoes ohh yeah
So many girls for mi yard o, wey for my case dem dey mad o
But lord knows me I love you from your hair, down unto your shoes ohh nah yeah
Ohema my lover ah ya, Ohema my lover ah ya
Ohema my lover ah ya, Ohema my lover ah ya
Ohema my lover ah ya, Ohema my lover ah ya
Ohema my lover ah ohhh, ohhh