LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

WAYO (feat. Yaj & Przy)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
WAYOOOOO
Crossing the line, you taking your time
Bad man lemme buss down a whine
I’m feeling your vibe
You’re definitely my type
You’re more than the hype
You can call me on FaceTime
Crossing the line, you taking your time
Bad man lemme buss down a whine
I’m feeling your vibe
You’re definitely my type
You’re more than the hype
You can call me on FaceTime
Mr man free de body o
You too dey disturb e person o
Oga police so
Wetin be this
You just de hold me
Shey I be thief o
Oga police so
Wetin be this o
You too dey disturb e person o
He say go down o hands up
If you shake body you get cuff
No shaking shut up
Anything you say; be used against you
Go down o Hands up
If you shake body you get cuff
No shaking shut up
Anything you say; be used against you
WAYOOOOO
Crossing the line, you taking your time
Bad man lemme buss down a whine
I’m feeling your vibe
You’re definitely my type
You’re more than the hype
You can call me on FaceTime
Crossing the line, you taking your time
Bad man lemme buss down a whine
I’m feeling your vibe
You’re definitely my type
You’re more than the hype
You can call me on FaceTime
Hello Dad I think I’m in a situation
I got caught up in my night life lituation
Let me explain
I no be the bad one in this occasion
For your reputation, I wan shawn bad propagation
The popo stop me no be say mey3’akola boni wai
Them just they pressure man
No needs to even ask me why
You know how them they
Small money for the ma pocket inside
Bad vibes for them just carry on this side
For this side everything will be fine
I go handle am after all it be naija we dey
Everyday be the ma holiday its insane
Nkwasiasem nkoaa na wo mu di wor wor Hasei
Hw3 !!
[after all it be naija we dey
Everyday be the ma holiday its insane
Nkwasiasem nkoaa na wo mu di wor wor Hasei ]
Mr man free de body o
You too dey disturb e person o
Oga police so
Wetin be this
You just de hold me
Shey I be thief o
Oga police so
Wetin be this o
You too dey disturb e person o
Oga police o
Wetin be this
You go dey stress me, dey vex me
Na which kind yawa be this o
Why you do me this o
Oh no oh no

WRITERS

PAUL BARIMA, SAMUEL IKPE, STEPHANIE UDOH

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsdown Icon
Theme

None