Ah ah are you ready to party o oh
Your papa no de enjoyment free
Say if your papa no de enjoyment free
Omo ladies and gentlemen eh ehhh
Ah ahh are you ready to party oh ohh ohh
People are sitting down hmm
If if you're happy make you getti up o oh
If you getti body stand at your feet
Get e body, shake shake de body
Get e money, scatter the floor
People, Una de lack e courage
De lack e courage to perform with the courage
This things wey I talk, my guy no be home economics
Na so so education wey my teacher wey he teach me for college
Ah ahh are you ready to party oh ohh ohh
If if you're happy make you getti up o
Girl i'm back wi to mpa kpa mpa kpa
Any ah di da be di bam bam
I de hustle for the street in the night kpam
What you know about life in the gutter noooo
Any hustle i de dey for ikporo
Make i tell you something wey you dont
If you want make we getti oh oh
make your eye make e dirty oh oh
As i de see you no ready oh ohh
As i de seat untop the radio oh oh
You de boast me for your stereo oh
As i de ring ina de radio oh
Guy, this your papa no de Jekajo
Wetin dis boy de talk for here
thhis one, guy you de burst my brain