LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

CHIKA

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Eh eh ehh
Uhmm hmm
Eh jomo
Eh jomo
Bo komo o
Hm hmm hm
Wo woo
E re se gaba
Ru ky been knack am o
Cha cho cha
La ko me o
I get my baby from chika
Too chubby and bigger
She wan de gele and bugga
She too fine, ma chika
I get my baby from chika
Too chubby and bigger
She wanna de gele and bugga
She too fine, ma chika
I get this kele from chika
Mami make brain
She self na chika
Omo Fine babe
No stress like Jigga
Every other day she say she wan chill with the bad man sugar eh
We sef we bigger
We the run thing allthrough like fela
No be small ting you know my chika
She de tell me sey my music de give am the fever o
Oti kpor por poh
She be knocking on my door
Ping ping ping
She be pinging through my phone
Poh poh poh
She be knocking on my door
Tell me are you home let me know
Oti kpor por poh
She be knocking on my door
Ping ping ping
She be pinging through my phone
Poh poh poh
Wey she be knocking at the door
Tell me baby are you home let me know
O se o se o se se se
E be e be e be be be be
E be e be e be be be
O se o be o se o se
O se o se o se se se
E be e be e be be be be
O se o se o se se se
E be e be e be be be
See dem de feel the music for their head
Feel the music for their mind
Feel the music for their brain box
You sef de feel the music for your head
Feel the music for your mind
Feel the music in your brain box
I get this kele from chika
No stress like chika
Get this kele from chika
I get this kele from chika
Fine girl from chika
No stress my chika o

WRITERS

SAMUEL IKPE

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Coarse Language