Why you come de move like this
Small thing you don vex like this
Small time you wan move like this
Small time you wan jonze like me
Why you come de move like me
Small thing you wan burst Chinese
Small thing you wan kick cannis
Small thing you wan move like me
Omo girl tell me say she be dancer
Small girl she no wan quanta
Omo fine babe she be confam
She de make bread no blue ban
Omo girl tell me say she be dancer
If you see am not be size five
She de make sense she be dancer
For your head sef you be dancer
Let me see you say azonto
Let me see you move to akayida
Make I see you make e akayida
Why you come de move like this
Small thing you don vex like this
Small time you wan move like this
Small time you wan jonze like me
Why you come de move like me
Small thing you wan burst Chinese
Small thing you wan kick cannis
Small thing you wan move like me
Oya get together leg work
If you dance, make a move
If you move, make we dance
Oya get together leg work
If you dance, make a move
If you move, make we dance
Why you come de move like this
Small thing you don vex like this
Small time you wan move like this
Small time you wan jonze like me
Why you come de move like me
Small thing you wan burst Chinese
Small thing you wan kick cannis
Small thing you wan move like me
Why you come de move like this
Small thing you don vex like this
Small time you wan move like this
Small time you wan jonze like me
Why you come de move like me
Small thing you wan burst Chinese
Small thing you wan kick cannis
Small thing you wan move like me