I be the badder badder bad man killer ogo
Nobody mess for my villa you know
Give wetin belong to caesar
Badder badder bad man killer ogo
Nobody mess for my villa you know
Give wetin belong to caesar
They want to test run me because i'm shining
By his grace have been living so fine
Try to stop me because i'm shining
Praying i fall but i'm standing
Many are called but i'm chosen
Many things me do for you
I be the badder badder bad man killer ogo
Nobody mess for my villa you know
Give wetin belong to caesar
Badder badder bad man killer ogo
Nobody mess for my villa you know
Give wetin belong to caesar
I'm standing on my ten toes