LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Only God

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Only God me I know wey dey guide person
No be gun
No be man wey dey back person
I've been working all my life
Mo deun ri ere
I came from the mud
And I never regret
If you no calm on the titi
Wa shesin
Bi shey un' lo
Bi shey un' bo
Mi o ni shishe
Awon temi lo yé
They know what I mean
Steady grinding daily
Just to live the dream
Long nights
Cold days
Still I never fall
Even when the world
Dey try test it all
From nothing to something
Omo, na grace
Every scar on my body
Dey show my place
Every setback
Just dey build my fire
Every failure
Just dey lift me higher
Tears I cry
Omo, this shii turn to gold
My story strong
It can never be told
Only God me I know wey dey guide person
No be gun
No be man wey dey back person
I've been working all my life
Mo deun ri ere
I came from the mud
And I never regret
From the gutter to the stars
I dey elevate
Destiny dey call
Men, I no go hesitate
Mama pray for me
Say I go shine
Papa say focus
The world go be mine
Getting papers
But I never sell my soul
I dey run my race
I dey reach my goal
Enemies fit talk
But dem no fit stop
With God on my side
I can feel better
Only God me I know wey dey guide person
No be gun
No be man wey dey back person
I've been working all my life
Mo deun ri ere
I came from the mud
And I ain't regret
Only god me I know wey Dey guide person
No be gun no be man wey Dey back person
I've been working all my life mo deun ri ere
I came from the mud and I never regret
We go elevate
Grace no dey late
Na God dey operate
Na only Him
Na him dey run this shii
I've been working all my life
And I never stop
Got me going to the top
Got me going to the top
Never gonna flop
Only God me I know wey dey guide person
No be gun
No be man wey dey back person
I've been working all my life
Mo deun ri ere
I came from the mud
And I never regret
Never regret gang
You know how it feels
When you came from the mud
This come from the soul

WRITERS

Bakare Olawale

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Sexual