Make I no four make I look up feri
Wetin make papa no gree go buy motor
One day one day pikin sef go know
Table no dey turn na who change chair go know
Me no for me just dey on my own
Your indomie quick done no be sey my own
Beans go dey there be post Malone
Remember na 6ft deep down below
Me just high me dey reason on my own
Me just dey me dey reason on my own
Me no four me dey reason on my own
Me just high me dey reason on my own
Table no dey turn Omo reason on your own
All night we up for the money
Everyday hustle for money
Kayo ko kanmi ki ire kanmi
Make I kore dele ki n ma mofo dele
Make dem know for their place sey the boy don dey
Make we smoke life till Saturday all of us don dey
Oti dobe niyen otiso motigbo kolo pekelemes
Don't try me now compot make you use your sense
Me no see any tears all I see is my checks
Now my dreams all up now dem wan contest
Running my cup full now dem dey regret
Help me one time now u sey I'm in ur debt
All of us start young why you no use your head
Me just dey me dey reason on my own
Me no for me dey reason on my own
Me just high me dey reason on my own
Table no dey turn Omo reason on your own
He test run me he sey no man can test me
I've been moving with my memories
Make dem use there medicine
Owo ti olorun fun kin se titie
Oba gbo gbo agbaye kodani ni
Eleyi to ba je si inu ni titie
Owo to wa ni bank ko kin se titie
Gbogbo nkaan ti owo to ni
Gbo gbo owo to na fun ara yen
Me just dey me dey reason on my own
Me no for me dey reason on my own
Me just high me dey reason on my own
Table no dey turn Omo reason on your own
Me just dey me dey reason on my own
Me no for me dey reason on my own
Me just high me dey reason on my own
Table no dey turn Omo reason on your own