LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

LEGBEGBE (feat. Punwild)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Ehn
Every beat easy (So easy)
Like ABC
Wacko
Flaco
Jago
You never see something
Fun won ni legbegbe
Legbegbe
One one leg shakara
Be like say something don do my leg
Legbegbe
Fun won ni legbegbe
One one leg shakara
Be like say something don do my leg
Na God save me
Spray me the dollar
Buy me the Hummer
Bumper to bumper
Eyan Wande Coal
Skibidi the pela
Shigidi thunder
Kokoro velar
Who be your father
Oshamo your brother
RichBadBoi
Young aje butter
You carry okada
I no wan para
I dey my lane
Make you dey for your corner
I go makaranta
Pray to Allah
Make Him gimme small cheedas
Make I spend for Angela
Make she know say man para
I go makaranta
Pray to Allah
Make Him gimme small cheedas
Make I spend for Angela
Make she know say man para
We gon go harder
Everybody in order
Abobi wo club
Spend 100 dollar
Big bum bum we order
Big money we gather
Nothing like stress
Fit make me to bother
Show me love
I go show you love
To tori mi one time
Just dey show me love
Osha ble ble
You be my only love
My only sponsor
Wey I dey only call
Chance me Koko butter
Snap and post me Otojo Meta
We dey spray the money each other
Dance dance Kolomenta
Friend enemy Dimeji
Elenu meji
Won dey debate mi
Solomakinde gbe gbe mi
That thing wey you block
I get ibeji
I go makaranta
Pray to Allah
Make Him gimme small cheedas
Make I spend for Angela
Make she know say man para
I go makaranta
Pray to Allah
Make Him gimme small cheedas
Make I spend for Angela
Make she know say man para
Pass me one cannabis
Me and RichBadBoi on a mission
Them no fit see our vision
Na we dey make decisions
Pass me one cannabis
Me and RichBadBoi on a mission
Them no fit see our vision
Na we dey make decisions
Fun won ni legbegbe
Legbegbe
One one leg shakara
Be like say something don do my leg
Legbegbe
Fun won ni legbegbe
One one leg shakara
Be like say something don do my leg
I say Shakara
Shakara oloje

WRITERS

Precious Oluchukwu, SEA Ayorinde

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Substance Use