Omo yee mi no dey complain
As long as you no dey seke
Even your enemy go show face for your side
Bo wunmi I go do as I like
Mori ise Oluwa laiye mi no be lie Oh!!!
Anything no fit make me dull
Anything no fit make me dull
If I no get I'm still so grateful
Thank God for life I'm able
Na who don chop dey find available
Carry my cross na my agbelebu
Aimoye igba ti won pe mi lomo eru
I've been there before dejavu
Aimoye prayer pelu fasting with some levels
If I no get I'm still so grateful
Thank God for life I'm able
Na who don chop dey find available
Carry my cross na my agbelebu
Aimoye igba ti won pe mi lomo eru
I've been there before dejavu
Aimoye prayer pelu fasting with some levels
Me I just dey find my peace no pressure ya
Na because of money I dey double up
Me I'll never stay poor for life
How you wan take get the money
Omo na sin if you no make am
Plenty money no fit kill person
Forget say money is the root of all evil
Say e go be like my birthday
Say e go be like your birthday
Just dey pray for more blessings
Every hustler get pay day
If I no get I'm still so grateful
Thank God for life I'm able
Na who don chop dey find available
Carry my cross na my agbelebu
Aimoye igba ti won pe mi lomo eru
I've been there before dejavu
Aimoye prayer pelu fasting with some levels
If I no get I'm still so grateful
Thank God for life I'm able
Na who don chop dey find available
Carry my cross na my agbelebu
Aimoye igba ti won pe mi lomo eru
I've been there before dejavu
Aimoye prayer pelu fasting with some levels