Nwaada mara mma make I tell you something
Bugatti go look good on you o
Ferrari go look good on you o
Canada go dey okay for you o
Baby if you give me your love o
Walai talai you go control my account o
Our love baby no go die o
Me go tie your body more than pants o
I go love you more than my tea cup
Give you everything you want my bebe
Baby if you give me your love o
Walai talai you go control my account o
Canada go dey okay for you o
Give me your love make you control my account o
Canada go dey okay for you o
Give me your love make you control my account o
You know I get am plenty and I no go mind o
Anything you want Me go buy am 2
We go ruin the whole town
Fine girl like you deserve a bad man like me
Baby girl please tell me watagwan
Watagwan what'd you want from love o
Just because baby me just wanna give you the best life