Wearing colored stockings
wearing colored stockings
Different Colour group Oh
Rival color Shoot You down
Be careful what you choose Oh
A dead man is never coming back
Put a gun in my school bag
I dey school dey bone class
WE block people for back gate
We Rob people for broad day Light
Tell me Nothing, I'm Rugged Like
Red biro with the bloodshed
You can tell from my stockings
I No get time for your nonsense
Violence self be my Language
Something wrong with my conscience
Jew men them be my office
I dodge police, people dogde me
Wearing colored stockings
Wearing colored stockings
wearing colored stockings
Story of black child wey dem blind fold
Extorted and blackmailed, trade him freedom
Na the influence and respect
Make dem count am among men
Wey be say him mates go dy fear
For the street when dem start hit
Anxiety for your heart beat
Stretching neck like an ostrich
Person die, dem attack him
You gaths dy waka with ur I.D
Police yapa, massive arresting
Last semester, i survived it
This is bullshit! This is not living!!
On a sunday, sachi called me
Me i dey village for Thanksgiving
He begin dey play the news say
They shot who? Theophilous?
Thoephilous! Are you been serious?
Logged on Facebook, I'm seeing pictures
Oh my God! how did this occur?
Pictures of him in a pool of blood
No be thesame thing wey kill JohnPaul
Person shoot gun, mother loose him son
Because of colored socks coz of color socks
Pictures of him in a pool of blood
No be thesame thing wey kill JohnPaul
Person shoot gun, mother loose him son
Wearing colored stockings
wearing colored stockings