LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

GHETTO BOY

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Ghetto boy,
yee yee yee, wah wah wah
Any time me step inna di place, deh go no say
Ghetto boy come with the flow
Bad man, me no like to deh talk too much
So I keep my ting on the low
So many times we suffer striving so hard to survive
Ko s'ẹ́ni tó mọ̀ 'lá
Olúwa l'ó sọ̀là

Lord you show me love when I no get shi shi
Always on my grind i pray for blessing
I'm just a ghetto boy, but I go dey alright
I'm a ghetto boy and my light go shine
I'm just a ghetto boy, but I go dey alright
I'm a ghetto boy and my light go shine

Thank God for my mama wey they pray for me
And to my brothers wey been dey for me
We ghetto youth, we dey fine money
And if it set we go ball gan ni
So when I pull up with the gang it's a wrap

When my niggas come around, me say
vibe nobody come here to dull somebody
I'm on my ting i no dey hate nobody
Me I just focus on my race, I no dey wait nobody
When e go sup dem go try somebody
We be vibe, no come here to dull somebody
I'm on my ting I no deh hate nobody
Me I just focus on my race, I no dey wait nobody
I just wanna live my life na

Lord you show me love when I no get shi shi
Always on my grind i dey for blessing
I'm just a ghetto boy, but I go dey alright
I'm a ghetto boy and my light go shine
I'm just a ghetto boy, but I go dey alright
I'm a ghteto boy and my light go shine

Ghetto boy thankin' the Lord, man we thankin' the Lord yeah
You see the rhythm they ma fallin' in love
Dem ma trip for the boy

WRITERS

Bernard Smart, Ehidiamen Ehidiamen

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Race and ethnicity