Omo settle us omo settle omo, omo
Omo settle us, omo settle
Omo me I wan vibe this life
I just want to vibe this side
Omo me I wan vibe this life o
Omo me I just want to vibe
I just want to (yeah, yeah)
I go left, I look right I no know sef
I no know wetin wan go sef
Dem dey say YP omo settle us
Omo, you must to settle us
Dem dey say YP omo settle us
They dey say YP omo settle us
Omo, you must to settle us
They dey say YP omo settle us
YP Oya settle us Oya settle us
But you must to settle us
But you must to settle us
Before you go try stop them
They must to pay my own (10bey)
They must to settle me (2k)
Yp they must to to settle you (tell them)
Dem dey say YP omo settle us
Omo, you must to settle us
Dem dey say YP omo settle us
They dey say YP omo settle us
Omo, you must to settle us
They dey say YP omo settle us
YP Oya settle us, Oya settle us
But you must to settle us
But you must to settle us
Tell them they go settle you