LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Promise

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Put the money pon me
Put the body pon me
Whenever you call me baby
Girl me I go fall in
Vibes vibes vibes vibes
Fire fire man
Run pon the stage for the man
Showstopper call you have to answer gyal
Falling love o
Give me the love

Falling love o
Give me the love girl girl
Falling falling falling falling falling Falling falling for you girl
Falling falling falling falling falling falling falling for you girl

Gyal mi no go do you wrong
Mi no go run away from you my darling
Gyal mi no go do you wrong
Mi no go run away from you my darling
Dem naffi know seh
We gon be ok
So many girl in line
But you I go take home
You give me the light
Girl you gonna be mine
Too many arguement
Make e no turn fight
Manna finna fight for you gyal
Manna finna spend for you gyal
Your body on me
Put your money on me
Mi I finna fight for you gyal
Every day mi life I Dey pray
Gods blessings come my way
Everyday my life I Dey pray Gods blessings come my way
Manna finna fight for you gyal
Manna finna spend for you gyal
With your body on me
With your money on me
Mi I finna fight you gyal

Gyal mi no go do you wrong
Mi no go run away from you my darling
Gyal mi no go do you wrong
Mi no go run away from you my darling

Mi go love you love you love you die
Mi go love you love you love you die
Ya mad

WRITERS

Shola Adekunle

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence