To think Time no dey to think reason the matter na Time no dey to think
God created everybody good God did not create anybody bad you sabi you get
So as long as God is in everybody as long as God dey inside everybody automatically we suppose think like God because en dey already imbedded inside us you get
But now that is the advantage of having a place that can guarantee your thinking space
Niger Wetin you wan think
Even if you think people go con scatter am for you them go come scatter am for you
It's probably gonna be good
My people dont like to take time
We want it fast cause it's probably gonna be good
We want it now cause it's probably going to be good o
My people need to think we need to think
My people need to think we need space to think Thinking space
Light comot We no fit shout
Police slap you you no fit shout
Light no dey you no fit shout
You come outside you no fit shout
You no fit talk you no fit talk o
Police slap my guy man e just dey run dey waka
E no fit fight for en right o e no fit speak en mind o
Police slap my guy man e just dey run dey waka
E no fit fight for en right o e