LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Jo kanaku (feat. Masa. A)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
I wan give you my money
Shebi you don dey code
And if make you my wifey
Baby we go know
I wanna know what's up my baby
Kilode, kilode
Kilode, kilode
Shalewa kilode o
I dey mad for your body
I dey craze for your body
Girl your body steady driving me crazy

Kilode, kilode
Kilode, kilode
Shalewa kilode o

Shalewa kilode
Tinuke kilode
Yemogbe, yemogbe
Yemogbe, yemogbe
Oya jo kanaku o
Oya jo kanaku
Oya jo kanaku

Go down, go down,
Go down, go down
Go down low baby
Baby

Girl I nor go lie
I fit to give you my money
Money o

Yemogbe, yemogbe
Yemogbe, yemogbe
Oya jo kanaku o

Girl I've been watching you from this distance swear you try
If I'm giving you trips errtin' na from Dubai ahn
If mama dey call me
I tell her gudu bye
Your mata dey burst brain
I swear I no fit lie
Ki ló fe she baby O
If I dey with you O
If I dey with u for the room
I put off the light O
Say make we chain body O
And I wan feel you too gurl...

Like butterfly, you dey sky
See the way you just dey fly
I just like your TV I no wan go online ye!
Your body dey burst brain
I just like give you one

You dey there for me O
Anytime I call O
You dey bring all my need
I no wetin to do oh
Every gborbody oh
I just wan get you gurl ahn ahn

Yemogbe, yemogbe
Yemogbe, yemogbe
Yemogbe, yemogbe

Oya jo kanaku o
Oya jo kanaku
Oya jo kanaku

Go down, go down,
Go down, go down
Go down low baby
Baby

Girl I nor go lie
I fit to give you my money
Money o

Yemogbe, yemogbe
Yemogbe, yemogbe
Oya jo kanaku o

Yemogbe, yemogbe
Yemogbe, yemogbe
Oya jo kanaku o

WRITERS

Immaculate Erhunmwun, Samuel Abode

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Sexual

From This Artist