While you sleeping boys been slipping in da dollars
Show for street dem go suck you like dracula
Got me a barney wey dey heal me like an healer
Touch me with your holy hand Mary my dear
The land wey I buy for Lagos I never sand fill am
Her favorite song, na cheap thrills
But when money finish I no see her
I no see her I no see her
I no see her I no see her ah