She use am carry my moni run
Nobi your fault na me believe love
Shey you no no say my moni long
She use am carry my moni run
Nobi your fault na me believe love
Shey you no no say my moni long
My african lady with the sauce o
My baby get tomato sauce o
Love wey I get for you girl is much
For your shape baby I dey blush
Shey you remember as we dey last december
Cause I go spend you all my money
She use am carry my moni run
Nobi your fault na me believe love
Shey you no no say my moni long
She use am carry my moni run
Nobi your fault na me believe love
Shey you no no say my moni long
Sister caro pass the klaro
Don't play me, pass the klaro
Sister caro where the klaro
She use am carry my moni run
Nobi your fault na me believe love
Shey you no no say my moni long
She use am carry my moni run
Nobi your fault na me believe love
Shey you no no say my moni long
She use am carry my moni run
Nobi your fault na me believe love
Shey you no no say my moni long
She use am carry my moni run
Nobi your fault na me believe love
Shey you no no say my moni long
She use am carry my moni run
Nobi your fault na me believe love
Shey you no no say my moni long