Wetin dem dey call dis one like this
Dem say money no dey bring happiness
Why I con dey shayo for the sadness
Every spirit of poverty wey dey my own body make holy bind them
Me wan get money for life, yeah
If you no want money na your life, yeah
But every spirit of poverty wey dey your own body make holy spirit bind them
Nobi by to know states and capital
Shey u get mind to fire the terminal
I get the mentality of the ghetto
Born in the ghetto, gotta make it outta ghetto
And if I no drive dat mercedes, dem go tink say everytin na fugazzi
And if I no drive dat bugatti
She go tink say everytin na fugazzi
And if I no drive dat bugatti
She go tink say everytin na fugazzi
And if I no drive dat bugatti, she go tink say everytin na fugazzi