LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Bourdillon (feat. Bobzee)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Lamba
What da fuck is going on?
Is going on
Is going on
Try my best it's going wrong
It's going wrong
It's going wrong
Nobi poor man dey for bourdillon
For bourdillon
For bourdillon
Make sure say your money long
Your money long
Your money long
Aje o
I know before before
Dem go underrate the boy
As long as I dey work
I no dey fo
Dey fo
Thank God for my mama, her prayers e no dey stop
I pray for all my day ones, una no go beg to chop
Aje o
So I pray, for all the times wey the boy go astray
Man ghas just make sure say the money dey
No holiday mama dey house dey pray
Won retipe ki ko ire oko dele
Wetin mama go chop, lo mu omologo to fi kparo lo
Shishe dede kiba le ri ona lo
Make money long ko ga ju somo lo
Emi omo ogbon
Fuck it am tensed
Oye ke mope money is defense
Facing my demons, am talking to them
Kowo fi pe omo mole fo fence
Ne nye bena bawu le
La wo e na mu
La wo e na wo
What da fuck is going on
Is going on
Is going on
Try my best it's going wrong
It's going wrong
It's going wrong
Nobi poor man dey for bourdillon
For bourdillon
For bourdillon
Make sure say your money long
Your money long
Your money long
Aje o

WRITERS

Raphael Oladimeji, Olabode Pipi

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup IconThumbsdown Icon
Theme

Sexual