I believe I know where you are
You are in a region of the universe
Visible to terrestrial observers
In a super cluster of galaxies
With countless systems and starts
In your system lies a star
You are on a rock called earth
If earth moves to close to the sun
But there is a force you should thank for your existence
E make the people jump up them go still come down that's gravity
Artist way Dey rap way Dey sing
I go dance I no Dey run charity
Compare me with the likes of Picasso
Because I sculpt my sound
Spitting some lines way Dey cause Insanity
Start to write some lines
I Dey always keep am real
If I take you as a target
The boy come with a force you can't comprehend
Step in the game ama change the rules
Forget your size come test my shoes
Na there we go know men who be who
Forget wetin them teach you I be your school
Before you realize I done hypnotize
All of una go Dey follow the vibes
Una go Dey follow the vibes till the day una die

They never see this kind original vibes
The picture I be painting no be 2D
So motherfucker no go ever try me
Cause the day way you cross that line
Cause I be coming with a force way go fuck up your life.
I switch up the game they play with my rules
I got the ball trust me I never loose
The boy come with a force you can't comprehend
Step in the game AMA change the rules
Forget your size come test my shoes
Na there we go know men who be who
Forget wetin them teach you I be your school
Before you realize I done hypnotize
All of una go Dey follow the vibes
Una go Dey follow the vibes till the day una die
The boy come with a force you can't comprehend
Step in the game AMA change the rules
Forget your size come test my shoes
Na there we go know men who be who
Forget wetin them teach you I be your school
Before you realize I done hypnotize
All of una go Dey follow the vibes
Una go Dey follow the vibes till the day una die
Now that I got you vibrating
I'm going to fine tune your frequency
Which will take you on a journey