LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Almighty-G

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Hmmm
Original
Original
Original

Yeah say

Nsigi na two plus two
Is equal to four
Mana ndi osu imi
They want me to fall
Mana the boy ama daa
Ma ka chim ama daa
I have a very big god
Agidigba agidigba
His is always by my side
Protect me from the lies
E dey sharpen eyes
E dey help me to dey wise
Observe concur
Observe concur
If water pass garri
I go start to consult
Mana ị ma na anyi nor ogbe
I ma na anyi nor na ogbu
Anything fit to happen
Anything fit to sup
Steady on g
Make I no go lg
Life is good maka oluwa gat me
I say doing my thing my way
No send nobody
I dey do my thing my way
Doing my thing my way no send
Nobody I dey do my thing my way
The money I dey chase
The money I dey chase
The money I dey chase
And I know say e go come
The money I dey chase
The money I dey chase
The money I dey chase
And I know say e go come

Who Dey run am for me na
Almighty G almighty g
What's my formula
Almighty G almighty g
Ngozichukwu no go ever leave me
No go ever leave me
No Dey count my blessing
Make you no go calcu calcu caculus

If you dey find my attention
Just start with the numbers
Na the only matter
I want hear you con dey mention
The Naira the dollar
The cfa the pounds
Satoshi nakamto sef
Dey owe me some kind funds
E get dy dx
The why
Any weapon fashioned
Against me na toy
E no go work
But nevertheless you are welcome to try
E go clear for your eye
I say na oluwa be director
I just be the actor
Actor no dey die for film
Emi ni terminator
Oluwa grace cover me
Like complex equation
They say my story no dey add up
They want solve the equation

Who Dey run am for me na
Almighty G almighty G
What's my formula
Almighty G almighty G
Ngozichukwu no go ever leave me
No go ever leave me
No Dey count my blessing
Make you no go calcu calcu caculus

Abi you want calcu caculus
Abi you want calcu caculus
Abi you want calcu caculus
Come on loss

Subtract from this environment sharply

WRITERS

Micheal Nwaoboshi

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence