LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Yolo

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Make I just play my part
I no dey overplay my role
Live my life how I want
Nah yolo ooo, yolo oooo
Make I just play my part
I no dey overplay my role
Live my life how I want
Nah yolo ooo, yolo oooo
Plenty talk no dey full basket
Two body no fit dey casket
Oluwa bless me I want no stress
Yes, I want no stress
Kilo kanmi, now I'm speeding
In Mercedes, Womi
I'm on the highway,on a fast lane
You can never catch me
I live my life, I hate on nobody
People dey lie,so I trust nobody
Trust nobody huh,oh yeah
I'm all alone,only mama pray for me
I dey alone, oluwa dey for me
Oluwa dey for me huh
Make I just play my part
I no dey overplay my role
Live my life how I want
Nah yolo ooo, yolo oooo
Make I just play my part
I no dey overplay my role
Live my life how I want
Nah yolo ooo, yolo oooo
I no go rush,I go wait my time
Look at my watch, and it's my time
Shayo galore,make we high on life
Make we high on life
Bar man, abeg pour me liquor
Sabi boy,we Dey chase figures
Me and my guys, yeah we no Dey give up
We no Dey give up
O ti di woro si woro
Kilo n so, mi o ji soro
Oro mi lon so nigboro
Nigboro
High lifestyle,party all night
Life of the party, shayo all night
She want the vibe,I got the vibe
Gave her the vibe, now she wanna ride

WRITERS

Osola Ayomide

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Sexual