Na na, na na, na na na na na
Na na, na na, na ah na na
It's a new day, I go harder
Heart so cold, like it's December
I don't care, you can say whatever
Aim for the top, no fit disembark
Fight for your right, fight for your life
OYO lo wa, you go cry your cry
Eko lon pebi, make you shine your eye
Manogede, make you pray on time
You know no time, grind on time
Make sure you stay up, up all night
Make sure you hustle, and control your mind
You know opportunity only come one time
Workin on me, make I no trip on life
Everything I want, I must get in life
Roll my blunt and get high on life
Happy in the morning, sad at night
It's all love but you stab my back
I want no beef this is love and light
Eko lon pebi, make you shine your eye
Manogede, make you pray on time