Only you I've been fallin' for
I no fit lie, I don fall in love
This is a beautiful feeling
I like this kind of feeling
I want to feel this again
Only you, I been Falling for your love
Only you, I been Falling for your love
Girlie, I been Falling for your love
For your love, I no go tire tire tire
For your love, I no go tireee
Give me love, I go pay you attention
Where you wan' go, make you mention
First class ticket to go London
Do some shoppin', Louis Vuitton
Only you, I been Falling for your love
Only you, I been Falling for your love
Girlie, I been Falling for your love