Come with me and Glo with pride
Star! 'would never be a dull moment around we
Come with me, I'll take you there
And you're after my heart too
Babe we can dooooo this thing
This thing they call love
As I dey ko e je, you dey holla dem
No dey pick my call but dey holla dem
Say make - make dem come whisk you faraway
Like say wetin I get no go fit make you day
What if I'm wanting you and
I no fit form mumu while you dey off your dress for car
Somewhere else, dey off - dey off your blouse
This thing wey you dey do
Want to turn wise man to mumu
This thing they call love
Often leaves me confused feeling foolish and bruised
You go come back laterrrr
There's nufn like my lady