LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Way

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Badg entertainment
Say dem call me boy c

Wiss the wizard

I want be blessings to my youngings
To my siblings
Life taught me lessons for free e no ask for fee
I want be blessings to them hommies to them gees
Come show me mercy mio fa benson shoti rinsin

If money no dey you don’t have a say
Mode gba dura pe Kori bami shey
Kinrono gbegba kin de ri bati shey
And so many times I don’t know what to say
Have been lonely shey you know what I face
Got no money for so many days
Text my hommie’s make them show me the way
But no reply so anyway na way

Anyway na way
Anyway na way
If i no carry kala ye anyway na way

Anyway na way
Anyway na way
As far na say na cana i dey sha
Na way

Otiye eh
Anyway is a motherfucking way mehn

My whole life nothing was handed to me
Not to talk of free meal
Bro i struggle just to earn a living
Lori titi i carry my burden e dey light or heavy
Wo nobody send me everybody with his or her own p**

Rich kid sope ti e dele ba eba omoyi
Omo butty una no get worries eyin konyo tummy
Never had an uncle Phil my aunties never left the country
To be more specific my own Pman no dey work for office

Five ati five eight ati two equals to ten se
As e be say you dey helpless
You no go do make you fly fence
You no go move make you stand there
Ati level ati science
Oni wa ose kan ko wa wè
Make i left you for your right ear

Promise and fail we gat you bro enu laba nbe
Bro i dey with you na wyning
Awa wa pelu eh ti kan le
Awa fuck pelu eh lo sly eh
Oje fi ogbon se apply sense
Apply sense
Bro tiba bi gba be kiwo gba be

Anyway na way
Anyway na way
If i no carry kala ye anyway na way

Anyway na way
Anyway na way
As far na say cana i dey sha na way

If money no dey you don’t have a say
Mode gba dura pe Kori bami shey
Kinrono gbegba kin de ri bati shey
And so many times i don’t know what to say
Have been lonely shey you know what i face
Got no money for so many days
Text my hommie’s make them show me the way
But no reply but anyway na way

WRITERS

Wiss, Akande Basit Olamilekan

PUBLISHERS

Lyrics © HIGHVIBES DIGITAL LLC

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Sexual