Men I no fit shout I'm loosing control
And I no fit now its piercing my soul, hey
You too too much damn I can't let you go, hey
Bro bro bro bro bro bro, oh yea
Men I no fit shout I'm loosing control, oh yea
And I no fit now its piercing my soul, hey
You too too much damn I can't let you go, hey
I wanna know wetin dey your heart
I wanna know wetin be your intention
Omor shey you fit be the one
Be the one I use to ease tension
Gurly come make I play your card
You know say me I too dey feel tension
Come give me that your heart
Make me and you for get a freak session, yea yea
I've seen a lot with big waist, ough ough
Orobo lekpa with sweet face, ough ough
The type of one wey go make you pick race, ehh hey
Never seen a girl like you woah
Wey dey give me heart attack
Tell me wetin I go do woah
You dey make my fans dey cry
Never seen a girl like you woah
Wey dey give me heart attack
Cos you dey make my fans dey cry
Men I no fit shout I'm loosing control
And I no fit now its piercing my soul, yea yea
You too too much damn I can't let you go
I've seen a lot of girls with big waist, yea yea
I get my girl for mind she too safe, aye
I love her type she no dey look face
Omor make I give you a joke, hey aye
You dey make me cho cho cho cho ahha
You don't have to go sokoto, ough ough
Cos me I get am full shokoto ahha
Nne please don't leave me hanging, yea ehh ehh
I love the way you top up my spending
Make heavy water carry me kpai
I've seen a lot with big waist, yay ehh ehh
Orobo lekpa with sweet face
The type of one wey go make you pick race
I've seen a lot with big waist, ough ough
Orobo lekpa with sweet face, ough ough
The type of one wey go make you pick race, hey yea
Men I no fit shout I'm loosing control
And I no fit now its piercing my soul
You too too much damn I can't let you go