Do gifting from my savings
Your love too sweet, girl I am craving
Lock me in your heart, engrave it
Me I never see this kind of girl before
Said I never see this kind of love
E no normal, normal, normal
Blessing don dey pour me oh le le
Said I never see this kind of love
E no normal, normal, normal
He who found a wife has found a very good thing
He obtaineth favor from the Most High
You're my melody God knows why
Everything for you my baby (Jeje)
E dey sweety me for body (Jeje)
Everything for you my bobby (Jeje)
You be my nwangele nwangelewa
All my money for you my lady nwangelewa
Said I never see this kind of love
E no normal, normal, normal
Blessing don dey pour me oh le le
Said I never see this kind of love
E no normal, normal, normal
Said I never see this kind of love
E no normal, normal, normal
Blessing don dey pour me oh le le
Said I never see this kind of love
E no normal, normal, normal