Throw my troubles up in the air
Let no other worries affect am
I just want dance and be better
I never chop I go fall down
Let no body hold me I mean am
I no go fight I dey calm down
I don't want to loose you
I don't want to loose you
But I don't mind to do do do do do
And If the matter cast make you get out
At least you better run than be dead ah
Na who dey fight and run more attendance
So I don't want to loose you
I don't want to loose you
But I don't mind to do do do do do
Brother make we dance I want to dance
I want to dance the problem no dey finish
Brother make we dance I want to dance
I want to dance the problem no dey finish
My brother make we dance dance dance
I want to dance the problem no dey finish
I say e better make you dance dance dance
I want to dance the problem no dey finish
Abi dem want to try see ihe men ji gbakosie
Abi you wan dey try be nwa correct yourself
I get annoy tension, I dey arotation
E yapka no test am, I get ah hot temper
Don't let another man wahala comot anything
You like to give me but I give you badder everything
Abobbi lotekwa I be ah no time friend
Trouble on rotation omor e no get end
Buddy I no get strength to come dey piss off anyone