Holy water go dey fall on me
I dey pray for more money
Better life and more money
Enjoyment no go fit kill me
E go dey follow me they go
Body dey sweet me like jollof
Oh girl you shack like alcohol
Holy water go dey fall on me
I dey pray for more money
Better life and more money
Enjoyment no go fit kill me
I dey pray for more money
E go dey follow me dey go o
My girl she sweet me like Gelato
If she slim or Orobo you wan collabo
Je, jelly play me like Ronaldo
Baby girl I say Muntumina
When am with you girl I surrender
Give me everything wey you get
We go dey for their front
Give me everything why you get
We go dey for their front
Give me everything why you get
I dey pray for more money
Better life and more money
Enjoyment no go fit kill me
E go dey follow me dey go