She dey give good vibes on a normal
Sweet-sweet trips on a normal
We go dey winter till the summer
She dey give good vibes on a normal
She dey give good vibes on a normal
Come now to my zone make we link up
Make you no leave my side oh
Give me that , give me that
Baby girl come pull up for me
Clap it down call me daddy baby
She never miss she dey call me daily
And lately when I feeling lazy
She give me touch she dey do me gently
Roll it , shake it for me bae
You don do me things when go make me craze
And I like baby me I like it
When your mini skirt dey go down
We go play play play till the game over
Good vibes you bring to me now
I feel your loving tonight
Baby don't go , I'll be so low
She dey give good vibes on a normal
Sweet-sweet trips on a normal
We go dey winter till summer
She dey give good vibes on a normal
Sweet-sweet trips on a normal
We go dey winter till summer
Never seen a girl like you mami (mami)
E dey be like say me I shak pami
We dey catch the cruise we dey live happy
Sometimes dey , when e no dey
For my way, oh baby , kilode
Say na u go dey with me all night eh
And I like baby me I like it
When your mini skirt Dey go down
We go play play play till the game over
Good vibes you bring to me now
I feel your loving tonight
Baby don't go , I'll be so low
She dey give good vibes on a normal
Sweet-sweet trips on a normal
We go dey winter till summer
She dey give good vibes on a normal
Sweet-sweet trips on a normal
We go dey winter till summer
She dey give good vibes on a normal
Sweet-sweet trips on a normal
We go dey winter till summer
She dey give good vibes on a normal
Sweet-sweet trips on a normal
We go dey winter till summer