LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyrics
Jigi ti de oh

Owo loke oh

Hold somebody

Make una see am

Signs and wonders on me

Omo na grace

Blessed redeemer

O gbemi koja

Emi o le foya

You don bring am to pass

Everything You say

When I seek Your face

You dey show for my case



You dey answer prayer

Baba mi loke oh

Na Your grace

Wey dey confirm am

You dey answer prayer

Baba mi loke oh

Na Your grace

Wey dey confirm am



I go find (find)

I no see (see)

Your kind love

Wey dey satisfy me

Lord I thank You for Your hand

And for Your oil on my head

Me lo fo, o jabo ko fo oh



El Elyon, El Elyon

E gbori mi soke eti mumi yan

Eyin le ni eniyan

Gbogbo eniyan

Jesu mi gan gan ni Eleniyan

Lord you gat the whole in Your hand

Oh Lord my lover Your loving intense

Na you dey show up timba kigbe help

Falala fala moun jola nise



You dey answer prayer

Baba mi loke oh

Na Your grace

Wey dey confirm am

You dey answer prayer

Baba mi loke oh

Na Your grace

Wey dey confirm am

WRITERS

Jesusomidotun Oladimeji Peters, Babajide Tolulope Samuel

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music, SENTRIC MUSIC

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence